Pair of Vintage Old School Fru

Welcome to
WapLyrics.mobie.in

WapLyrics Logo
HOME | ALL LYRICS | NAIJA | FOREIGN | GOSPEL | SEARCH

King OT - Shameful (Lyrics)

Posted by WapLyrics on September 23, 2021

King OT - Shameful (Lyrics)

DOWNLOAD AUDIO

(Intro)

K. I. N. G to the O to the T
King OT on this one!
99 intelligency

Leggo!

(..it’s all about choice yeah)

(Chorus)

Wetin i go tell my father if I go back i no make am (oga dị very shameful)

Wetin i go tell my mother if I go back i no make am (oga dị very shameful)

Wetin i go tell my mates if I go back i no make am (oga dị very shameful)

Which reason I go give people if I go back I no make am (oga dị very shameful)

Oga dị very shameful màkà na ikom adiro ka ibe ya na agụ ákwà (very very shameful)

Oga dị very shameful màkà na nwanyị adiro ka ibe ya na agụ ákwà (very very shameful)

(Verse 1)

My guy family too poor, Chai! Ona agu ya ákwà

He wan make am, he wan link up

He want him and poverty to break up

Later him and one manchi go link up

Manchi ask am guy U wan throw work?

Osi ya Yes sir, a dim mean!

He commit, omaro noo scam

One million bill, visa passport, with accommodation ya na working tools

Within two months, paper came out
Osi ya cross o border, put call

He cross border, he put call

Manchi no pick, Manchi block am

He dey confuse whether front or back
At this junction self his T-fair don short, Chai!

He begin reason like Judas make he sell pesin complete em transport

But he no wan do illegal make immigration no go seize em passport

Street unfriendly! Wetin men don see no be child’s play, Chai! No be child’s play…

(Chorus)

Wetin i go tell my father if I go back i no make am (oga dị very shameful)

Wetin i go tell my mother if I go back i no make am (oga dị very shameful)

Wetin i go tell my mates if I go back i no make am (oga dị very shameful)

Which reason I go give people if I go back I no make am (oga dị very shameful)

Oga dị very shameful màkà na ikom adiro ka ibe ya na agụ ákwà (very very shameful)

Oga dị very shameful màkà na nwanyị adiro ka ibe ya na agụ ákwà (very very shameful)

Oga dị very shameful màkà na ikom adiro ka ibe ya na agụ ákwà (very very shameful)

Oga dị very shameful màkà na nwanyị adiro ka ibe ya na agụ ákwà (very very shameful)

(Verse 2)

Nwa guy is stranded, too much suffering

One day u go jam one day man

Carry de full story go dey tape am,
Make you help am hunger wan kill am

Chairman look am, silver or gold I have none

But what I have is one or two OT, na to help to give you long life ngwá gee ntị!

If you wan make am for life be humble, hate no man, envy no man

Be friendly but trust no man, be helpful but trust no man

Believe in yourself no dey under-rate, wetin you no know jụọ your neighbor

When your mates are doing follow them do..

The more you go, you go know this world kita ka angle 360

Pesin wey trek today by tomorrow e fit buy Lexus 350

If your nigga collect follow rejoice, wish am more grace, more confirmation

You go see how your life go change ibido guwa Halleluyah hosanna

You go dey cruise dey chill base on merriment on biggie benzima

But be careful with girls make dem no go put your drink borgima

If you wan hustle come office, after six months you catch client

100k bill she no complain
The next day alert come show, em life come change

(Chorus)

Wetin i go tell my father if I go back i no make am (oga dị very shameful)

Wetin i go tell my mother if I go back i no make am (oga dị very shameful)

Wetin i go tell my mates if I go back i no make am (oga dị very shameful)

Which reason I go give people if I go back I no make am (oga dị very shameful)

Oga dị very shameful màkà na ikom adiro ka ibe ya na agụ ákwà (very very shameful)

Oga dị very shameful màkà na nwanyị adiro ka ibe ya na agụ ákwà (very very shameful)

Oga dị very shameful màkà na ikom adiro ka ibe ya na agụ ákwà (very very shameful)

Oga dị very shameful màkà na nwanyị adiro ka ibe ya na agụ ákwà (very very shameful)

(Bridge)

King OT,
99 intelligency

Click Here To Comment On This Post 👁313 Views
Kindly Share This Post

Comments
Comment Box is loading comments...
Like us on facebook | Follow us on Instagram

Advertise | About Us | Privacy Policy | Contact Us | Request For Lyrics | DMCA
Copyright © 2024 WapLyrics
Powered By: WapLyrics